See As Landlord Hang Im Tenant Dog For Roof

Tori yarn say this matter happen for Sapade for Lagos-Ibadan Express way.

E never reach 2weeks wey one tenant pack enter the building with im dog, say the landlord come yarn the tenant say im no dey allow dog for im compound, say make the tenant keep in dog inside im house wey im rent,  of which  e no dey possible.

The tenant and the landlord don com get serious agurement untop the matta,  naso the tenant wey bi the owner of the dog say say dem don kill and hang im dog for the building celling when im waka come back from work.

Leave a Reply