Na Your Papa Glory Dey Cover For You-Fan Yabbis Femi Kuti

Naija Afrobeat singer, Femi Kuti wey get concern for Naija untop oga Presido Buhari two weeks vacation to obodo oyinbo UK after the bomb for Rann IDP Camp wey kill plenty people.


Naso one twitter user reply am say im no get say for the matter.

Leave a Reply