You Bi Werey Jati Jati-Kemi Olunloyo Yabbis Angela Okorie Untop Bobrisky Matta

Nawa o!

Madam don yabbis Angela Okorie as she bin dey support Bobrisky untop the post wey actress Angela post for her instagram say the thunder wey go fire all the bobo wey dey put makeup for their face…..

Make una read wetin Kemi yarn 

 

Leave a Reply