Ladies! No Bi Our Work To Dey Chase Men- Joselyn Dumas

Joselyn Dumas wey bi ogbonge Ghanaian actress, wey also bi host for TV, don take her IG page to advise women dem, say no bi their wotk to dey chase, na men work.

Make una read wetin im yarn

Ladies! This got me thinking…. we are not to #hunt but be #hunted…. Stop chasing that man around, have you stopped to think that maybe he’s just not that into you….. 

Leave a Reply