Which Kin Mumu Prayer point Bi Dis? – Daddy Freeze Don Yawa Bishop Oyedepo

Daddy Freeze wey no dey happy with Bishop Oyedepo untop im statement wey im yarn say make God Break Naija if na im will don blast the man of God for Instagram.


‘What a mumu prayer point!

Why do people still take this guy serious?

Isn’t this treason?

If it was Pretty Mike now, they would have arrested him siiiiince

Leave a Reply