Na Politicians Dem Pay Mi Say Make I Blackmail Apostle Johnson Suleman – Stephanie Otobo Don Confess For Church

Una remember the gal wey yarn say Apostle Johnson Suleiman knack am last year? Stephanie Otobo… Hmm, she don confess o

Last year, tori waka-about , about one sisi Stephanie Otobo wey yarn say one popular jingo anointed man of God, Apostle Johnson Suleiman dey knack am steady anytime wey him travel go obodo oyinbo. She even show video evidence of two of dem when dem dey do video call.

Make una watch the vedio:

Leave a Reply