Osinbajo Yarn Us Say Some Cabals Dem Dey Behind Corruption Tori Against Him – Bishop Wale Oke

 

Bishop Wale Oke wey bi is the founder and Presiding Bishop of the Sword of the Spirit Ministries, Ibadan, don deny tori wey yarn say Vice President Yemi Osinbajo dey corrupt.

Make Una read wetin im yarn

“The VP did not only deny involving himself in any sleaze, but used the opportunity to inform us that some cabals were behind the allegations.

“The VP is always reaching out to Christian leaders on the need to support Buhari. Osinbajo is loyal to a fault.

“So, those plotting his downfall through orchestrated campaigns should fear God. This man is not corrupt. He has been a friend for many years,”

Leave a Reply