Na Only People Wey Get Integrity I Go appoint For My Next Cabinet — President Buhari

Oga Presido Buhari don vow say na only people wey credible  with good character im go appoint for office for dis im second term.

Im yarn dis for a victory dinner wey  All Progressives Congress Women and Youth Campaign Council dem organize for the Presidential Villa, Abuja yesterday Saturday, March 2nd.

Make Una read wetin im

“persons of integrity would not be denied appointment.”
“I very much appreciate your coming here tonight. I am congratulating ourselves for succeeding. If we had failed… My good God! Thank goodness we have succeeded.”

Leave a Reply