I No Dey With My Baby Daddy – Yvonne Nelson Don Confirm Breakup Rumour (video)

Yvonne Nelson don confirm rumour say she and her baby daddy Jamie Roberts, wey dem never reach two years together after dem born their daughter, Ryn Roberts, don breakup.

The Ghanaian actress confirm dis tori for interview with Naa Ashokor for Joy FM.

Make Una watch video below;

View this post on Instagram

#YvonneNelson confirms split from baby daddy, #JamieRoberts

A post shared by Lindaikejiblog (@lindaikejiblogofficial) on

Leave a Reply