This Na Sad Tori As Armed Robbers Dem Kill One Woman And Kidnap Im Daughter For Traffic

For Ikorodu area wey dey Lagos State, on Friday, December 16, armed robbers dem kill one woman wey dem say she bi Aisha Thelma Alli-Balogun Abiose and dem also kidnap im daughter.


Read wetin Segun Fajol yarn for im twitter about the tori.

Leave a Reply