Dem Don Carry Kidnapper Evans Go Court

Kidnap suspect, Chukwudi Onwuamadike, wey many people dey call, Evans don tell one Ikeja High Court for Lagos say im dey guilty for di different charges of kidnapping and murder wey di Nigeria Police accuse am for.

Make una see photo

Leave a Reply