Hon. Abike Dabiri-Erewa wey bi Senior Special Assistant to oga Presido on Foreign matta and Diaspora don call una attention to fake Facebook account.
She yarn say any account wey get her name, na fake and advise say make una shine your eyes wella, make una no fall for 419 people hand.
All The Facebook Account Wey Get My Name Na Fake’- Abike Dabiri
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Former Minister of Foreign Affairs, Transportation, Ojo Maduekwe, don Kakutu. …
Former Minister of Foreign Affairs, Ojo Maduekwe Don Kakutu
Justice Inyang Ekwo of the Federal High Court wey dey …
Court Don Order Re-opening Of AIT, Ray Power FM
The Federal Government don send warning to agitators dem as …
FG Don Declare Monday Public As Public Holiday
Tori for vanguard don yarn say the Academic Staff Union …