Naija Ogbonge Actor, Yomi Fabiyi Don Win Another Award

Naija Ogbonge actor, Yomi Fabiyi Yesternight for Abia State, win BEST ACTOR OF THE YEAR AWARD (Yoruba) for the BEST OF NOLLYWOOD (BON AWARDS) 2016.


Dem give am the award for im leading role for METOMI film wey im act.

 The actor dey tank everybodi for the support dem give am.

Leave a Reply