Christmas don start for Ekiti State as their Governor, Ayo Fayose share Christmas cap, mask to all the pikin dem for the State.
Gov Fayose Don Turn Father Christmas To Im State Pikin
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Before-before Naija President Olusegun Obasanjo don appeal to Naija youths …
Make Am Uncomfortable For Old Leaders Dem To Remain In Government – Obasanjo Yarn Nigerian Youths Dem
PDP dem don release statement say dem no gree APC …
PDP Dem Wan Go Court Untop Ondo State Governorship Election Wey APC Candidate Win
Nollywood actress, Grace Amah let out her voice to call …
Pray For Ibinabo Fiberesima- Grace Amah
Choi! Linda is in for trouble, a UK based celebrity …