Dem Don See The Pikin Wey Dem Kidnap After Dem Shoot Im Mama

Una remember the sad tori of one Aisha Ali Balogun-Abiose wey dem shoot and kill and also kidnap her girl pikin for Ikorodu traffic on Friday  Make Una Read HERE

Tori don yarn say dem don see the pikin.

Leave a Reply