Kanye West With Wife Kim K Dey Celebrate Their 2nd Wedding Anniversary

Kanye West with him wife, Kim Kardashian wey put ring for eachother hand May 24th 2014, bi dey celebrate their 2nd year wedding anniversary today.

 Kim come take her instagram to share photo and lovey lovey message to Kanye.

Congratulobia to dem!!!

Leave a Reply