Thunder Fire Anybody Wey Tag My Name With This Criminal Again-Mr May D

E bi like say Naija Ogbonge popular jingo singer, mr May D, resemble the thief  wey thief  2 camera from one photography studio for Abuja, na why people dey tag im name with the thief. 

But the singer don vex , as im don put voice down for people wey dey link and tag am with the thief. 
Make una read wetin im yarn 

‘It has come to my notice
that I am now a camera thief .. and 70k is placed on my head… #awonoloshi they just don’t want
me to be great!! So I decided to post this myself cuz I’m tired of their
bullshit.. cuz it’s not funny tho.. is that what u guys wish for me? Thunder
fire anybody who tags my name with this guy again… because I said I hustle
for the doeeee no mean say I dey carry camera..lol.. again #Awonoloshi.

Leave a Reply