Ekiti State Governor, Ayo Fayose with im special assistant on Administration and Stomach Infrastructure, dey share people for Afao Ekiti, money and small bags of rice.
Gov. Fayose Don Start Im Stomach Infrastructure Again As Im Dey Share Rice & Money Give Im People
Gov. Fayose Don Start Im Stomach Infrastructure Again As Im Dey Share Rice & Money Give Im People
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Any Man Wey Wan Make Am For Im Life, Make Im Marry Woman Wey Get Good Character-Reno Omokri
Imeh Bishop Umoh, who is a popular actor, known for …
Nollywood Actor, Okon Appointed As Special Assistant To Akwa Ibom State Governor
25 year old Doyin Sarak Fagbenro who spent most of …
25 Year Old Nigerian Girl Who Just Returned From the UK Dies In Horrible Car Accident
One High Court for Abuja don rule say graduates dem …