Emmanuella Don Collect Two International Award

Popular jingo ogbonge commedienne for Naija, Emmanuella wey dey for Mark Angel Comedy , don collect “Princess of Comedy” international award from Afro -Australia Music & Movie Awards (AAMMA) wey dey obodo Oyinbo Australian.

Tori yarn say, she go Sydney, Australia to collect the award by herself and that no bi only Princess of Comedy award she collect, she also collect “Best new comedienne”

Uncle Mark Angel too collect leadership Award 

Leave a Reply