EFCC Dem Don Re-arrest Femi Fani-Kayode

EFCC dem don re-arrest Naija Before-before Aviation Minister, Femi Fani-Kayode.

Tori yarn say dem re-arrest am this morning for Federal High Court Ikoyi, Lagos.

The bobo don go court before untop N4.9 billion wey dem yarn say im fraud.

One Response

  1. Anonymous

Leave a Reply