Real Madrid Don Become The World Highest Club Wey Dey Collect Plenty-Plenty Money

Dem don confirm say the Spanish giant, Real Madrid don become the World  highest football club wey dey collect plenty money.

Dem share us  record revenue of wetin dem don earn from 2015-16, wey don increase from  7.4 per cent to €620million.

Leave a Reply