Dem Rush Muhammad Ali Go Hospital

Dem don rush Ogbonge and popular jingo Boxer Muhammad Ali to the hospital as him dey suffer respiratory problem.

 Him talk-talk man, Bob Gunnel, na him confirm am for one tori wey him write say the 75-year-old bobo dey under medical care.
Im write say:
“Ali, dey suffer from Parkinson’s disease, and him dockitors dem bi dey treat am, so him dey for fair condition “

Leave a Reply