Naija Economy Don Get HIV, Before Oga Buhari Enter Presidency — Ohakim

Chief Ikedi Ohakim, the Before-before Governor of Imo State,don yarn say the Naija economy don get HIV before oga Presido Muhammadu Buhari enter for chair.

Him yarn this tori as im dey deliver lecture
“Leadership in times of adversity: Navigating Nigeria’s turbulent economy”  for 2016 Diocesan Synod of Ikeduru Anglican Diocese.

Leave a Reply