I Take My Hand Give Fayose $5.37m- Obanikoro

Before-before Minister of State for Defence, Musiliu Obanikoro, wey don dey EFCC custody since Monday October 17,untop fraud matta,


don yarn EFCC dem say im give Ayodele Fayose wey bi Ekiti state governor, $5.37 million (N2.23 billion) wey im collect from Before-before National Security Adviser, Sambo Dasuki.

Obanikoro yarn dis for interrogation,im say im give Fayose $5,377,000 cash with im two hand and im also give N1.3billion to the governor’s associate, Abiodun Agbele.

Leave a Reply