MTN Don Sama Sack To 1000 Of Im Contract Staff.

MTN don sama sack for some of im contract staff, especially the people wey dey do telecommunications call centers.

Tori from one of the amebo wey bi insider yarn say, many if dem don collect sack letter, for September 28th.
Say dem don come reduce salary of some people wey dey work for their Apapa branch, for Lagos state, from N120,000 to N40,000 per month.

Leave a Reply