Dis Na Warning : Join Fake Strike Pay #100,000 Or Go Chop Beans For Prison

The Minister for Labor matter, oga Chris Ngige don yan say anybodi wey wan join d fake strike, make dem dey careful.

He yarn am for Abuja yesterday, say Naija government don say anybody wey follow for dis dabaru matter, go sama am 100k fine or go hammer dem 6 months jail term make dem go whack beans wella!

The choice na yours ooo,  i don talk my own….

Leave a Reply