Make Una Leave Our Mother Alone O! Patience Jonathan Supporters Dem Go Protest For EFCC Office

Women group wey dey support Naija Before-before First lady, Patience Jonathan, do protesting this morning for EFCC zonal office wey Port Harcourt, Rivers state.

Tori yarn say the women dem wey dey about 100, dey protest untop say EFCC dem freeze Mama Peace $15 million from the four company account wey dem yarn say im get link to her.

Leave a Reply