I Dey Alive And Happy – Oga For Boko Haram Shekau Yarn For New Video,

Oga for Boko Haram, Abubakar Shekau don  release new video.
For the video im deny the tori wey Naija Army dem don yarn last month, say dem don wound am for air raid

Make Una Watch Video

Leave a Reply