After I Don Think Am Well, I No Wan Run For 2019 Naija President Again – Yul Edochie

Naija actor wey don become politician, Yul Edochie don announce say im don withdrawn his plan to run for the office of 2019 Naija President.

Im yarn dis tori for im Twitter
Make una read wetin im yarn

‘after due consideration & consultations, I will no longer run for President of Nigeria, 2019. To my supporters, worry not. I remain committed to building a new Nigeria that works for all, irrespective of class, tribe or religion. Together we shall achieve it’.

Leave a Reply