My New Year Resolution Na To  Marry My Boyfriend Of Six Years – Uche Maduagwu

Uche Maduagwu, wey bi the controversial actor wey recently come out as gay as im reveal his new year resolution.

Make Una read wetin im yarn ;

“My new year resolution is to get married to my boyfriend. I have been dating my boyfriend for six good years and we love each other. Marriage is the next stop. Don’t judge us”

Leave a Reply