Fayose Gift Tear Rubber Moto To The Best Teacher For Primary & Secondary school

Today na World Teachers’ Day and Ekiti Governor, Ayo Fayose, dey jolificate as in knack two tear rubber moto to the best teachers for im state

Tori yarn say, na Jeje Thompson wey bi teacher of Ara Comprehensive High School and Mrs Adesina Foluke Bosede na dem win the awards. 

Leave a Reply