E Bi Like Say Kylie Jenner and Tyga Don Begin Dey Do Lovey-Lovey Again

Hmmm! Love no dey quick die o! Lol
Una remember this two, wey their Lovey-Lovey don dabaru before?

Tori yarn say the both of dem, dey always dey together now as dem even both go Kanye West’ famous video release party for weekend and on Monday, dem see dem together again for Khloe Kardashian 32nd birthday party.

 Kylie Jenner sef com share Snapchat photo of two of them and another photo of their hand as fey wear same bling-bling wristwatch. 

Leave a Reply