Videos and Photos Dem Of BamBam and Teddy A White Wedding For Dubai

The wedding ceremony of BamBam and Teddy A don take place for Dubai with plenty of Naija celebs dem wey turn up for it.

The couple meet on the 2018 edition of the Big Brother Naija Reality Show

Make Una watch video

Leave a Reply