Rob Kardashian And Blac Chyna Don Reveal The Gender Of The Pikin Dem Wan Born

Rob Kardashian and im pregnant fiancé Blac Chyna don announce for their reality show,say dem dey expect baby girl.

This pikin wey dem dey expect na the first pikin for Rob and the second pikin for Chyna wey already don bon one son before with her baby-daddy Tyga.

Leave a Reply