Naija Senate No Gree Ibrahim Magu Nomination As EFCC Chairman

Senators dem don reject nomination of Ibrahim Magu as the Chairman of  EFCC.
Tori yarn say, dem no gree for Magu because of  security report wey im collect.

Leave a Reply