Make Una Return All The Thief Thief Money And Assets Wey Dey Una Country- Buhari Dey Yarn United Nations

Oga Presido Buhari don yarn members of the United Nations dem to return all the thief thief money and assets wey dey their country.

 Im yarn dis as im dey talk for session for UN General Assembly wey dem dey do for obodo oyinbo, New York.

Leave a Reply