Shingbain Nor Dey Naija Pocket; Na Lai Mohammed Yarn Dis Wan

Minister For Informate, oga Lai Mohammed  don throw bombshell say shingbain nor dey Naija pocket , kobo no dey for our purse again.

He talk say d kasala wey dey ground now, pass subsidy removal  but how we go get money to spend.

Oga for informate,  say na true him name na Lai but him no dey lie at all ooo.
Naija don broke like church rat.

Leave a Reply