“Abacha” Dey Cause Cholera- Lagos State Government

 Untop the 6 people wey don die for Isolo area, for Lagos untop Cholera disease, Commissioner for Health for Lagos state, Jide Idris, for press

conference, don yarn say after dem don do investigation untop the matta, the tori dem com find na because does people dey chop African salad wey everybodi sabi am as “Abacha” .

Leave a Reply