Aisha Buhari Don Yarn Im Husband Say Im Deserve Some Accolades

The Wife of Naija President, Aisha Muhamamdu Buhari don praise her husband for im Obodo Oyinbo, United States outing, as im bi dey hosted by President Donald Trump.

Aisha, yarn dis tori for im Twitter handle, @aishambuhari ;
“Dear President, you deserve some accolades,” as she also share some of the photo dem wey Buhari snap with Donald Trump for meeting.

Leave a Reply