Buhari And Jonathan Don Meet Untop Niger Delta Avengers Matta

Oga Patapata Of Naija, Presido Buhari and Naija Former Oga Patapata, Jonathan don meet for state house for Abuja.

Tori yarn say the meeting na to discuss wetin they make Niger Delta Avengers and other militants for Niger Delta region increase.

The people wey give the tori Sahara Reporters, say the meeting start 9pm for president’s private home.
 Them talk say, for the meeting Buhari, don tell Jonathan say make him no dey fear,say him know say im dey shake like jellyfish, but make im no think am, say him no get any plan to arrest am or im wife Patience.

Leave a Reply