Rio Olympics: Make Una Go For The Gold! President Buhari Dey Hail Naija Soccer Team

Oga Presido Buhari  dey hail the indomitable spirit of the Nigerian soccer team as dem beat Denmark 2.0 so dat dem fit get place for the semi-finals.

Im say as dem don get chance enter semi-finals make dem go for the gold, and carry the Naija banner proud proud.

President Buhari com beg Naija people to pray and support the players for Olympics, especially the soccer team, so that the world fit know say even as the economic get k-leg Naija spirit stil remain lifted high.

Leave a Reply