Nobody Or Any Group Fit Take Buhari Glory As Im Bi President– Obasanjo

Before-before Naija Presido Olusegun Obasanjo don yarn say nobody or group fit take the glory for oga Presido Buhari success.

Im yarn dis for meeting for the Taraba state government house for Jalingo say anybodi wey wan claim Buhari glory no go try at all

Leave a Reply