Make Una See Video Of Some Women For Chicago Wey Dey Beat Their Sef For Walmart Store

Tori yarn say, four women dem dey do big drama as dem dey tear each other clothe and beat their sef for one Walmart store for Chicago.

Say security guard try im best to separate but im no fit as dem almost beat am join sef.

Make Una Watch Video Here

Leave a Reply