I Pity For Oga Presido, Buhari- Nasir El-Rufai

Nasir El-Rufai wey bi Kaduna state governor yarn for  Latter Rain Assembly,  Sunday Service wey im attend yesterday July 31st,
 

 say im dey pity for President Buhari because the two times wey Buhari  become oga presido of Naija na the times when the country dey go through yama-yama economic whala.

Leave a Reply