The Job Wey Person Go Do For Naija Wey Bad Pass Na To Become State Governor- Nasir El Rufai

Nasir El Rufai, wey bi Kaduna state governor  don yarn say the work wey bad pass for Naija na to become state governor.

As governors dem dey deal with problems wey no concern dem, and wey dem no create but dem no get choice as dem must find solution to the problems

Leave a Reply