Super Eagles Coach, Don Reject The House Dem Give Am For Abuja.

Tori yarn say, Gernot Rohr wey bi technical adviser for the Super Eagles, don reject the three-bedroom house for Jabi Abuja,  wey Naija Football Federation (NFF) give am.


Rohr yarn say the house too big for am, say make dem give am small house.

Leave a Reply