I Go Crush Una The Way I Crush Boko Haram Dem- Buhari Yarn Niger Delta Militants

Oga Presido Muhammadu Buhari don vow say im go unleash terror untop Niger Delta militants if dem fail to do come do talk with im government.


Im say im go deal with dem the way im deal with Boko Haram.

Leave a Reply