Chai!!!This Na Sad Tori As Cancer Patient Mayowa Ahmed Don Die

Cancer patient Mayowa Ahmed don Kakutu.

This na sad tori as dem fly her go South Africa, August 11th for treatment after good Naija people don contribute over N100million for her to go do treatment but she no come make am.

Tori yarn say she Kakutu this afternoon August 21st for one hospital wey dey South Africa after she don battle with Ovarian cancer.

May her soul rest well with baba God. Amen

Leave a Reply