Anybody Wey Snatch Ballot Boxes Dem Go Lose Im Life – Buhari Don Vex

Tori from premium times don yarn say  Oga Presido Muhammadu Buhari don warne all dos troublemakers demde say make dem no near the ballot boxes on February 23.

Im yarn dis tori for emergency caucus meeting of the All Progressives Congress (APC) in Abuja on Monday morning.

Leave a Reply