You No Get Right To Tell Mi Say I “Wo-wo”-Ebube Nwagbo VS Fan

This afternoon, Naija Ogbonge Actress share photo of herself wen she still dey school.

Naso one fan wey i no no know wetin concern am commentary say Ebube fine before but now she don ugly as she don go slim down.
Ebube sef no waste time as she give the person sharp answer.

Leave a Reply